A LESSON IN SELF Worth by Emmanuel Olufemi Akande

Emmanuel Olufemi Akande
...A LESSON IN SELF WORTH...
.
So...na so I dey do my Facebook waka waka yesterday o, na
in I come carry jam this matter for person wall:
.
"...If you know sey person wey you dey relationship break up
with you, abeg, no go relationship another person wey no
even reach the standards of the person wey you relationship

last.
Try to upgrade. E go help you and your career. Plus e go
follow pain the person wey leave you well well. E go too pain
am. No make the person happy sey him leave you, you kon
go relationship another person wey no reach am.
Please, relationship someone better than your last!"
.
My comment - "Should one be living life trying to hurt - or be
better than - another or should one's living be based on self
love?"
.
Poster - "Not at all. But atleast, continuous living of a better
life is needed, Biko. Oga Femi, you wan tell me sey your wife
no better pass all the babes wey you don get? No go there
o" (laughs)...
.
My reply - "..you wan tie my hands but God pass you. Lol. Let
me put it this way - the day I chose my wife as my woman
was the day she became better than the rest of them. Same
way, the day she chose me, I became the best she ever had.
*You add value to what you wear, not the other way round*"
.
Moral - Know Thy Worth!
.
...to be human is beautiful... # DrOlu...

Comments